Nigeria Civil Aviation Authority (NCAA) don sama Max Air wey be one of di local airlines for di kontri wit three months suspension. Dis dey come afta di incident wey bin involve Max Air B734 aircraft ...